We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.

River Of Words

from T​.​A​.​M Sessions by Gaëlo

/

lyrics

Verse 1:
one, Cameroonian born
two, hip hop music luva
three, lame ass nigga killa
I'm going hard on a Chris Wheeler
. gotta luv it boo, I'm living life like I'm supposed to
. gotta show di boys weti dey up I'm f#cken boastful
. pays don di shine, I be boss for di hardcore lane
. I’m going ham oh boy ya boy don craze.
.. I no be pastor, I'm a speaker, bars for days out ya speakers
. I handle the mic, and grace the stage I feel so f#ckin righteous


verse 2:
man, I luv ma fans see them passionately vibe to ma sh!t
only beat, make man di bop e head till e almost gets loose
I no di ever disappoint, only skills they put me on top of the game
and now ur boy na e di make the rules
. go tell that men them if they tryna come at me, they better change plans
or else I make plans to get a nigga @ss screwed like a b!tch
make e cry like some sixteen year old white girl
I think the white girl a name sef na umm, Meek Mill
. I say eh, for tok true all man know say I be a beast
. rated highly as I deserve Gaëlo is a big deal
. Buea na ma zone so no f#ckin around-
is ma mantra
cuz the city on my back and I carry am fly like na Batman
. man pass man, no man no pass me, go ask Ndukong
when I issue u another loss jus better move on
I'm not tryna prove a point, all man already know weti dey up
I'm just tryna create a legacy with my imprint, we on our way to making history


verse 3:
ma chill button don spoil, I no fit shut up
dictionary dey ma head so ma words will never run short
. I di tok pass parrot but in a good way cuz I'm lyriking
poetic justice that I serve on a Chris Wheeler beat
I'm fliping on a hater f#ck ‘em all cuz ma weiner's big
.. competition always dey in control, I di win am big time
and this time, adversary will return in a coffin
I be a good boy, but when I vex ma heart black like coffee
.. one on one I'm taking everything they no fit touch me
.. I deserve what I get oh boy di one no be na lucky
.. I put ma time in, no games oh boy, trust me
.. I came here for the luv I didn't come to f#ck b!tches
.. neither did I come here for the fame nor the money
but it is part of the game, and it will come with it honeys
. now know ma name, now the wanna have ma njaka
they di see me as a celeb now they wanna have ma chakap

credits

from T​.​A​.​M Sessions, released June 15, 2016
Beat Maker: Chris Wheeler
Rec, Mix & Mastered: Tam Gaëlo

license

tags

about

Tam Gaëlo Dallas, Texas

Tam Gaëlo is an artist and record producer. "All I do is make good music." Follow me to keep up with my music related activities.

contact / help

Contact Tam Gaëlo

Streaming and
Download help

Report this track or account